Wizkid -IDK ft. Zlatan Lyrics

Wizkid ft. Zlatan IDK Lyrics

Eledumare na hin dey ginger me nicelyOjodi k’ose soOn baba, se ko se koE bad or e good, we dey pray moreTough times don’t last but tough people do, we go stand tallEyes red like we jogorPuff, pass for the pain, yeah e’ja lorNever really wanna know your interestMoney dey for my mind, I’m in businessMany time dem try play my intellectAnd you know my shotta, man ah big the restWhen you ready make you take the shotAnd you know wetin go happen, make we ginger nextSound, sound
Ah ah ahnAnd I know dem how feel tonightI know man I wan dey tonightWan manya and feel alrightAh ah ahnYeah call my people make we dey tonightMake we fall in, make we all alignWan manya and feel alrightOh ah yeah ohI no mind how e be tonightNo apologies tonightWan manya and feel alrightAh ah ahnHolla all my Gs tonightSometimes naso e be sometimes
Ah IbileB’osu oluwa ni sholaAiye t’o dun, eba won ni mo se ni polaAiye baje pelu VVSK’oma da fun bend down select ni TBSShe tell me say she go leave if the love no lead to moneyRelationship wey money no dey, e go later boringE go later sour, e go later scatterShe go serve you breakfast on a bigger platterI say that’s why I pray every night and dayThat I get paid so I can slayLife show me pepper, many things I can’t sayChance ti m’ori, m’ode take advantageHad no choice so I paid the priceMy agege bread, me I turn to sliceAll the dirty for my life, me I sanitizeMoni shoe get size, better realize, better realize oh
Ah ah ahnAnd I know dem how feel tonightI know man I wan dey tonightWan manya and feel alrightAh ah ahnYeah call my people make we dey tonightMake we fall in, make we all align
Everybody fall in, oya just fallingBig bag everyday callingE don tey, now e don turn kingsTop feeling yeah my brother trust meE don turn king, everyday ballingI no dey mind wetin come stop meNi Ojuelegba Shitta, I dey with my people dey gingerAny sound dey burst up the speakersEledumare na hin dey ginger me nicelyOjodi k’ose soOn baba, se ko se koE bad or e good, we dey pray moreTough times don’t last but tough people do, we go stand tallEyes red like we jogorPuff, pass for the pain, yeah e’ja lor
 

Do you find Africabaze useful? Click here to give us five stars rating!

You May Like

Join the Discussion

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*